เนื้อเพลง VANITY (Feat. Olamide) (Explicit)
VANITY (feat. Olamide) (Explicit) - CKay/Olamide
Lyrics by:Chimaobi Chrismathner Owoh/Chukwuka Ekweani/Isioma Wiz Ofuasia/Olamide Adedeji
Composed by:Chukwuka Ekweani/Olawale Isaac/Segun Adenola
Produced by:CKay/Eskeez/Reward Beatz
Hmmm
Yeah-yeah
Yeah-yeah
How many real ones
Very few
Do you love me
Is it true
Do you envy
When you see me shining
Tell me walahi talahi
But do you know me
Do you know my story
You know wetin I do to make this money
I fit fight my enemies
Fight my friends I fight my family
But it's all love
I do it for y'all
I'm a warrior
They can try but dem no fit ever ever hold me down
'Cos awọn temi hold me down
If you no dey for me
How you want make i dey for you Dey for you
E no easy
But this life 50/50
Carry your cross buru ya n'isi
Everything na vanity na vanity
Owu sa gị oh
Ị ga-ama ife
Ị ga-ama ife
Ị ga-ama ife
Owu sa gị oh
Ị ga-ama ife
Ị ga-ama ife
Ị ga-ama ife
Oboy I just want be billionaire
Pack money full everywhere
Make it even full for my jalabia
Piggy bank make it fat like polar bear
And all the family problem make dem disappear
I de beg the suffering we dey bare
All my polo been dey tear
I couldn't afford a beer
Kind of owu wey dey blow me then I fear
Then I realize say my brother sapa dey beh
But the dreams got bigger
Making more figures
Even the cheques got fat and thicker
I de knack face like a picker
Now we the coldest out here my nigga Antarctica
O critical
The boy is so lyrical
Dem de feel d gbẹdu spiritually iyẹn physical
Ọmọ to nautical
From Naija d'America
Busting speakers
In every home every car
Yebo
Owu sa gị oh
Ị ga-ama ife
Ị ga-ama ife
Ị ga-ama ife
Owu sa gị oh
Ị ga-ama ife
Ị ga-ama ife
Ị ga-ama ife
No one can stop me
In a million years
They'll keep on trying
But I'll be here
'Cos awọn temi hold me down
If you no dey for me
How you want make i dey for you Dey for you
E no easy
But this life 50/50
Carry your cross buru ya n'isi
Everything na vanity na vanity
Owu sa gị oh
Ị ga-ama ife
Ị ga-ama ife
Ị ga-ama ife
Owu sa gị oh
Ị ga-ama ife
Ị ga-ama ife
Ị ga-ama ife
เกี่ยวกับเพลงนี้ :
เพลงนี้ถูกปล่อยออกมาในวันที่ 18 ต.ค. 2024, เพลง VANITY (Feat. Olamide) (Explicit) จาก CKAY ฟีเจอริ่งกับ Olamide ที่ร่วมกันสร้างสรรค์ท่วงทำนองและเนื้อร้องได้ยอดเยี่ยม
ดาวน์โหลด JOOX Application และ รับฟังเพลง, ชมมิวสิควีดีโอ และอ่านเนื้อเพลง แบบออนไลน์ได้ทุกที่ทุกเวลา
Tags ที่เกี่ยวข้อง :
VANITY (Feat. Olamide) (Explicit) (โดย CKAY), VANITY (Feat. Olamide) (Explicit), VANITY (Feat. Olamide) (Explicit) มิวสิควีดีโอ, VANITY (Feat. Olamide) (Explicit) เนื้อเพลง, CKAY เพลง