Lirik Reality
Reality - Rudeboy
For it's gun be
Ohh
Ooh yeahh
Ayeah
I'm sorry I'm I'am I'm sorry yeah
I'm sorry I'm I'am I'm sorry yeah
I'm sorry I'm I'am I'm sorry yeah
I'm sorry I'm I'am I'm sorry
Some say that I'm blind no be my way
There's nobody like you
I gave you my heart then you throway eyah
I can't believe say
Na the person wey dey try to deceive me ehh
A girl sexiness no be play play eyah
Girl I go die for your body oh
Girl me I go fight anybody yeah
Any baga wey go try me dem go surgi oh
'Cos dem other girl dem no sabi oh
Girl I go die for your body oh
Girl me I go fight anybody yeah
Any baga wey go try me dem go surgi oh
'Cos dem other girl dem no sabi oh
Girl I don't mind
If na fight I go fight for you eyeah
And I don't mind
If na to cry I go cry for you eyeah
I don't mind mind mind
Me I fit do anything for you
Girl if na to die I no go die for you
'Cos this is reality
I'm sorry I'm I'am I'm sorry yeah
I'm sorry I'm I'am this is for reality
I'm sorry I'm I'am never reality
I'm sorry I'm I'am I'm sorry
She got a lot of sugar daddy dem plenty eyeah ahh
I know say my girl no be centy*
'Cos I know what I'm feeling
Gucci lv she get am
Channel fendi ferragamo bentley yeah
Lamborghini benz she get
See my life and my pocket empty
It's not easy to be a man oh
I'm just a hustler
And I want to survive oh
E'no easy it's not easy eh eh to be a man oh
I'm just a hustler
And I want to survive just to survive
Girl I go die for your body oh
Girl me I go fight anybody yeah
Any baga wey go try me dem go surgi oh
'Cos dem other girl dem no sabi oh
Girl I go die for your body oh
Girl me I go fight anybody yeah
Any baga wey go try me dem go surgi oh
'Cos dem other girl dem no sabi oh
Girl I don't mind
If na fight I go fight for you eyeah
And I don't mind
If na to cry I go cry for you eyeah
I don't mind mind mind
Me I fit do anything for you
Girl if na to die I no go die for you
'Cos this is reality
I'm sorry I'm I'am I'm sorry yeah
I'm sorry I'm this is for reality
I'm sorry I'm never reality
I'm sorry I'm I'am I'm sorry
Girl I go die for your body oh
Girl me I go fight anybody oh
Any baga wey go try me dem go surgi oh
'Cos dem other girl dem no sabi oh
Girl I go die for your body oh
Girl me I go fight anybody yeah
Any baga wey go try me dem go surgi oh
'Cos dem other girl dem other girl
Girl I don't mind
If na fight I go fight for you I go fight for you
And I don't mind eeh
If na to cry I go cry for you
Me I go cry for you
I don't mind mind mind
Me I fit do anything for you
Girl if na to die eh I no go die for you
'Cos this is reality
I'm sorry I'm I'am I'm sorry yeah
I'm sorry I'm this is for reality
I'm sorry I'm never reality
I'm sorry I'm this is for reality reality reality