Lirik Double Double
Double Double - Rudeboy/Olamide/Phyno
Hey
Eeehh yeah
Onye egwu mu
If I don't marry you
Na e be say I dey craze
Tell your mother
Tell your father
Make we relate
Money go fall on you
Blessings dey on the way
Any man wey put asunder
Omo na thunder
Aaah eh
Fire fire chase them all away
Any man wey put asunder
Aaah eh
Fire fire chase them all away
Everything na double double
Rudeboy:
See I get assurance
You get in dollars
Anything for you
My account hi balance
See I get this mission
Transmission vision
And if you tell the police oh
Them go see confusion
If I don't marry you
Na e be say I dey craze
Tell your mother
Tell your father
Make we relate
Money go fall on you
Blessings dey on the way
Any man wey put asunder
Omo na thunder
Aaaah eeeeh
Fire fire chase them all away
Any man wey put asunder
Aaaeeh eeeeh
Fire fire chase them all away
Everything na double double
Phyno:
My oyibo oyibo
I di pray
When something go carry you
Come my way
Omankwe
Ka anyi jee tuo ludo
Na obodo oyibo
Maka nnwee gi one on one
Na samankwe
Samankwe
See you will never forget oh
Ah ah ah
Ma nkporu gi cassete oh
Ah ah ah
Ask your bestie Janet oh baby oh
Ah ah ah
Otu osi gaa na mess oh
If I don't marry you
Na e be say I dey craze
Tell your mother
Tell your father
Make we relate
Money go fall on you
Blessings dey on the way
Any man wey put asunder
Omo na thunder
Aaaah eeeeh
Fire fire chase them all away
Any man wey put asunder
Aaaeeh eeeeh
Fire fire chase them all away
Everything na double double
Olamide:
Fa mi more fa mi more ah baby oh
Give me love
If you go them be tell mo ti roko
If you leave them be turn mo ti daro
If you give me love
I no go give another lie
If you give me kiss
I no go give another rara
If you love me tata
I no go tata another lie
If you let me mekwo
I no go mekwu another rara
If you give me love
I no go let your heart shatter
If you give me love
Wo no go let our home scatter
If you give me love baby
Wa ma ga go ga ja
If you give me love
I fit Gucci and Prada
If I don't marry you
Na e be say I dey craze
Tell your mother
Tell your father
Make we relate
Money go fall on you
Blessings dey on the way
Any man wey put asunder
Omo na thunder
Aaaah eeeeh
Fire fire chase them all away
Any man wey put asunder
Aaaeeh eeeeh
Fire fire chase them all away
Everything na double double