收聽Ric Hassani的Do Lai Dat歌詞歌曲

Do Lai Dat

Ric Hassani, Kuami Eugene2021年2月26日

Do Lai Dat 歌詞

Do Lai Dat - Ric Hassani/Kuami Eugene

Lyrics by:Ikechukwu Ahiauzu/Udeorah Kassie Precious

Composed by:Que Beats

Oh no

Oh no

Oh no

Kpe kpe ti

Oh no

Fine girl

I wanna make you my girl

Want no other cos you are divine girl

Steady fly looking like an angel

Susana Imma put you in designer

But anything you rock is final forget about the Dolce and Gabbana

Oh Bebe but I dey call your number you no dey pick up

See the way wey you dey run this matter abeg make you fear God

Many things many things don happen wey o no go fit talk

The love wey I get for you ma e be long to the treetop

So bebe why you dey do lai dat

Tell me why you do lai dat o

Why you dey do lai dat

Why you wanna do lai dat

Do me lai dat do lai dat

Why you wanna do lai dat

Shey na because I love you and many men dey rush

You wey make you dey do lai dat

Yeah

So my baby why you wanna long tin o

Why you make it be like say I'm forcing you

I hear you say you're looking for the right guy

Look at me don't I look like the right guy

It is about that brother

Wey de make you no dey love me o

Girl we shall always shut down

No dey make me feel sorry o

No dulling no dulling girl

Be boring be boring yeh

I wan show you some loving

So why wanna do me lai dat

No dulling no dulling girl

Be boring be boring

I wan show you some loving

So how you go dey do me lai dat

So Bebe why you dey do lai dat

Tell me why you do lai dat o

Why you dey do lai dat

Why you wanna do lai dat

Do me lai dat do lai dat

Why you wanna do lai dat

Shey na because I love you and many men dey rush you

Wey make you dey do lai dat

I dey call your number

I dey call your number

Pick up pick up

Odor pick up pick up

No dulling no dulling yeah

Be boring be boring

I wan show you some loving

So why you go dey do me lai dat

So Bebe why you dey do lai dat

Tell me why you do lai dat o

Why you dey do lai dat

Why you wanna do lai dat

Do me lai dat do lai dat

Why you wanna do lai dat

Shey na because I love you and many men dey rush you

 

Wey make you dey do lai dat